*This poem is written in Nigerian pidgin English
God good I get proof,
See how Him dey pamper me like say I be Him only pikin
Damn that philosophy that there’s no God, His mercies are too sure, brand new every morning.
See the power at work in me because of He who conquered death and sin, ahh
If e easy, come run am.
See the place wey I dey,
I sit in high places with the most high
So, who dem be, where dem dey?
Jesus is final proof
The Edet Isiting
© 2026
